My time my energy
Don't waste on nobody
Cause I dey try sort myself
And you for try sort yourself
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
I dey with Shizzy as the vibes dey go
Energy on point, we dey jam dey go
See the fine fine girls dem dey eye me o
But I no send, I dey carry go
Ko ma lo gbe imu si awa, awa carry gan
Aye yi o ni baje o, ma ro lo
As I dey here o, dey here
I'm counting my blessings
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh
Make nobody con dey waste my time, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh
Make nobody con dey waste my time, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
David Adedeji Adeleke, connu professionnellement sous le nom de Davido, est un chanteur, auteur-compositeur et producteur de disques nigérian né à Atlanta, États-Unis, le 21 novembre 1992. Considéré comme l'un des artistes africains les plus influents d'aujourd'hui, Davido a acquis une renommée internationale grâce à des tubes comme "If", "Fall" et "Assurance". Son style musical fusionne des éléments d'Afrobeat, de hip-hop et de R and B, créant un son énergique et contagieux. En 2016, il a fondé son propre label discographique, DMW Records, lançant la carrière de nombreux artistes émergents. Davido a reçu de nombreux prix, notamment plusieurs BET Awards et MTV Europe Music Awards. Il est connu pour ses performances live captivantes et son activisme social au Nigeria.
La chanteuse de renom Rihanna et le rappeur A$AP Rocky ont récemment fait la une des journaux du monde entier en dévoilant le nom de leur deuxième enfant.
Avec son riche héritage culturel et sa scène musicale dynamique, Paris offre un paysage sonore unique qui continue de captiver les mélomanes du monde entier.
Il vient de loin, d'une terre riche de culture et de traditions millénaires, une terre qui surplombe le Pacifique, mais qui se baigne aussi dans les Caraïbes et qui ces dernières années est surtout connue pour les terribles nouvelles liées au trafic de drogue
C'était le 5 avril 1980 quand un groupe inconnu et sans nom a joué dans une église désacralisée de la ville universitaire d'Athens en Géorgie. À peine deux semaines plus tard, ils ont choisi un nom R.E.M. , et ilt ont sortiun single et en 1983 un album "Murmur".
Avec 7 albums à leur actif, le groupe est une source d'inspiration et de créativité au niveau mondial, au cours de ces 20 années il n'a cessé d'influencer le paysage musical et de créer des tendances.
Nous continuons donc à voir un balancement entre les festivals d'été et non, nous devons les annuler car nous ne pouvons pas garantir la sécurité.
Il sont 7, ils ont presque tous la vingtaine, ils aiment le post-rock et aussi expérimenter différents sons. Plus qu'un groupe, Black Country est une communauté.
J'ai l'impression qu'avant d'aborder le sujet traité dans cet article je dois faire une prémisse: le reggaeton n'est pas vraiment mon genre préféré, il se réfugie dans un rythme très banal avec des textes que 99% du temps décrivent la femme comme un objet disponible à l'homme macho.
Le film très critiqué «Musique» de Sia qui voit son début en tant que réalisatrice vient d'être nominé comme meilleur film au Golden Globe 2021. L'actrice principale Kate Hudson a été nominée dans la catégorie Meilleure actrice.