Zaga what?
It's your boy Eazi
I remember the day
Wey I dey tell you say we for dey
You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an
I remember the day
Wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an
O ya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
O ya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no know wetin you do me wey dey make me fall in love o
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
When you dey para na Prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today I no go commit adultery o
That na true
'Cause me I'm with you all the way
That kind cruise
O ya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
O ya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (Your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o
Fall in love o
She dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Make you dey coolu coolu my temper
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
You dey coolu coolu my temper
La chanteuse de renom Rihanna et le rappeur A$AP Rocky ont récemment fait la une des journaux du monde entier en dévoilant le nom de leur deuxième enfant.
Avec son riche héritage culturel et sa scène musicale dynamique, Paris offre un paysage sonore unique qui continue de captiver les mélomanes du monde entier.
Il vient de loin, d'une terre riche de culture et de traditions millénaires, une terre qui surplombe le Pacifique, mais qui se baigne aussi dans les Caraïbes et qui ces dernières années est surtout connue pour les terribles nouvelles liées au trafic de drogue
C'était le 5 avril 1980 quand un groupe inconnu et sans nom a joué dans une église désacralisée de la ville universitaire d'Athens en Géorgie. À peine deux semaines plus tard, ils ont choisi un nom R.E.M. , et ilt ont sortiun single et en 1983 un album "Murmur".
Avec 7 albums à leur actif, le groupe est une source d'inspiration et de créativité au niveau mondial, au cours de ces 20 années il n'a cessé d'influencer le paysage musical et de créer des tendances.
Nous continuons donc à voir un balancement entre les festivals d'été et non, nous devons les annuler car nous ne pouvons pas garantir la sécurité.
Il sont 7, ils ont presque tous la vingtaine, ils aiment le post-rock et aussi expérimenter différents sons. Plus qu'un groupe, Black Country est une communauté.
J'ai l'impression qu'avant d'aborder le sujet traité dans cet article je dois faire une prémisse: le reggaeton n'est pas vraiment mon genre préféré, il se réfugie dans un rythme très banal avec des textes que 99% du temps décrivent la femme comme un objet disponible à l'homme macho.
Le film très critiqué «Musique» de Sia qui voit son début en tant que réalisatrice vient d'être nominé comme meilleur film au Golden Globe 2021. L'actrice principale Kate Hudson a été nominée dans la catégorie Meilleure actrice.