Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
No level
No level
It's Kel P Vibes
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be opolo
Uhh Omo to ba lo fuck up
I go show you my color
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan opolo
The matter plenty
Enu mi ole soto
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Na luba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dala I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me
No no
No no
Oni lati lowo o
Odi don don
Tori iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do for love
If I get cash I go jaiye lokpo
I go give you cash, I go be your sponsor
Moni iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do for love
If I get money, you go know
Still I go hustle 'til thine kingdom come
Because because
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be opolo
Uhh Omo to ba lo fuck up
I go show you my color
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan opolo
The matter plenty
Enu mi ole soto
Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gan gan
Mo man gorigongon lori gongon
Mo man gorigongon lori gongon
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lori gongon
Mabinu gongon
Dangote ma money ro ro
Ma money ye ye
Ma money ro ro
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Original
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o
Eh ehn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money
Find money, find money
Why me no go find money.
Burna Boy, de son vrai nom Damini Ebunoluwa Ogulu, est un chanteur et producteur de disques nigérian né à Port Harcourt en 1991. Considéré comme l'un des principaux représentants de l'Afrobeats, il a acquis une renommée internationale avec des albums tels que "Outside" (2018) et "African Giant" (2019), ce dernier ayant remporté le prix Grammy du meilleur album de musique africaine. Sa musique fusionne des influences afrobeats, reggae, dancehall et hip-hop, souvent avec des paroles abordant des thèmes sociaux et politiques. Parmi ses morceaux les plus célèbres figurent "Ye", "On the Low" et "Last Last". Burna Boy est connu pour ses performances énergiques et captivantes, et il est une icône culturelle en Afrique et dans le monde.
La chanteuse de renom Rihanna et le rappeur A$AP Rocky ont récemment fait la une des journaux du monde entier en dévoilant le nom de leur deuxième enfant.
Avec son riche héritage culturel et sa scène musicale dynamique, Paris offre un paysage sonore unique qui continue de captiver les mélomanes du monde entier.
Il vient de loin, d'une terre riche de culture et de traditions millénaires, une terre qui surplombe le Pacifique, mais qui se baigne aussi dans les Caraïbes et qui ces dernières années est surtout connue pour les terribles nouvelles liées au trafic de drogue
C'était le 5 avril 1980 quand un groupe inconnu et sans nom a joué dans une église désacralisée de la ville universitaire d'Athens en Géorgie. À peine deux semaines plus tard, ils ont choisi un nom R.E.M. , et ilt ont sortiun single et en 1983 un album "Murmur".
Avec 7 albums à leur actif, le groupe est une source d'inspiration et de créativité au niveau mondial, au cours de ces 20 années il n'a cessé d'influencer le paysage musical et de créer des tendances.
Nous continuons donc à voir un balancement entre les festivals d'été et non, nous devons les annuler car nous ne pouvons pas garantir la sécurité.
Il sont 7, ils ont presque tous la vingtaine, ils aiment le post-rock et aussi expérimenter différents sons. Plus qu'un groupe, Black Country est une communauté.
J'ai l'impression qu'avant d'aborder le sujet traité dans cet article je dois faire une prémisse: le reggaeton n'est pas vraiment mon genre préféré, il se réfugie dans un rythme très banal avec des textes que 99% du temps décrivent la femme comme un objet disponible à l'homme macho.
Le film très critiqué «Musique» de Sia qui voit son début en tant que réalisatrice vient d'être nominé comme meilleur film au Golden Globe 2021. L'actrice principale Kate Hudson a été nominée dans la catégorie Meilleure actrice.