Bracket

Paroles No time Bracket

 750

Vote la chanson:
Note des utilisateurs: 0.0/10 - Le nombre total de votes: 0

No time


No time eh ah
na bracket eh
ape planet
.................
peter and paul
dey don kolo eh
na na

Verse 1

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain
Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Verse 2

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

P Square

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (repeatedly)

Bridge

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.

[back to chorus]

Merci parce que vous corrigez ce texte
 

Laisse un commentaire à la chanson

Biografia

Bracket est un groupe de rock punk originaire de Forestville, en Californie. Formé en 1992, le groupe a gagné en popularité dans les années 90 grâce à son son énergique et ses performances live intenses. Leur style musical se caractérise par des riffs de guitare agressifs, des paroles directes et un rythme implacable typique du punk rock californien. Parmi leurs chansons les plus représentatives figurent "The Way It Is", "I'm Not Your Friend" et "No More Lies". Bracket a sorti plusieurs albums studio, dont "Bracket" (1994) et "The Second Coming" (1997), qui ont contribué à consolider leur position dans le paysage musical punk.

Artistes associés

Actualités du monde de la musique

Rihanna et A$AP Rocky Dévoilent le Nom de Leur Deuxième Enfant

12/09/2023

La chanteuse de renom Rihanna et le rappeur A$AP Rocky ont récemment fait la une des journaux du monde entier en dévoilant le nom de leur deuxième enfant.

La Musique à Paris

30/05/2023

Avec son riche héritage culturel et sa scène musicale dynamique, Paris offre un paysage sonore unique qui continue de captiver les mélomanes du monde entier.

"Drum Temple" Le nouveau voyage d'Omaar

19/04/2021

Il vient de loin, d'une terre riche de culture et de traditions millénaires, une terre qui surplombe le Pacifique, mais qui se baigne aussi dans les Caraïbes et qui ces dernières années est surtout connue pour les terribles nouvelles liées au trafic de drogue

Le R.E.M. quarante ans plus tard

13/04/2021

C'était le 5 avril 1980 quand un groupe inconnu et sans nom a joué dans une église désacralisée de la ville universitaire d'Athens en Géorgie. À peine deux semaines plus tard, ils ont choisi un nom R.E.M. , et ilt ont sortiun single et en 1983 un album "Murmur".

Les Gorillaz célèbrent 20 ans d'activité

02/04/2021

Avec 7 albums à leur actif, le groupe est une source d'inspiration et de créativité au niveau mondial, au cours de ces 20 années il n'a cessé d'influencer le paysage musical et de créer des tendances.

Le Hellfest 2021 a été annulé

12/03/2021

Nous continuons donc à voir un balancement entre les festivals d'été et non, nous devons les annuler car nous ne pouvons pas garantir la sécurité.

Le premier album de Black Country


Il sont 7, ils ont presque tous la vingtaine, ils aiment le post-rock et aussi expérimenter différents sons. Plus qu'un groupe, Black Country est une communauté.

Maluma et la tradition jamaïcaine

24/02/2021

J'ai l'impression qu'avant d'aborder le sujet traité dans cet article je dois faire une prémisse: le reggaeton n'est pas vraiment mon genre préféré, il se réfugie dans un rythme très banal avec des textes que 99% du temps décrivent la femme comme un objet disponible à l'homme macho.

Le premier film de Sia

11/02/2021

Le film très critiqué «Musique» de Sia qui voit son début en tant que réalisatrice vient d'être nominé comme meilleur film au Golden Globe 2021. L'actrice principale Kate Hudson a été nominée dans la catégorie Meilleure actrice.